Market story
https://37bloggers.blogspot.com/2016/07/market-story.html
You guyz are too much jare.  More stories to your brains. But e com be lik sey dollar com dey fall this evening because I hear some people dey call am by 1pm to 2pm dem Aboki dem be dey call  am #374.80 but as e com dey reach towards this evening I hear some  people calling #374.50 per dollar. But as me I tak see am  sey dollar go stil go up tomorrow. Na my own story be this.
Posted by OKWUDIRI STRAIGHTMAN NWALI for PROUDSTARS.BLOGSPOT.COM 
 



 
 
 
 
